Last Updated on June 20, 2022 by Joshua
Danny Brace – Tomorrow Mp3 Download
Lyrics, Video ,MP4 Download, Mp3 Download & Instrumental right here on our website . Kindly make sure to download listen and share with friends.
Multi Talented Artist and Songwriter popularly Known as “Danny Brace” comes through with yet another new hot hit song titled “Tomorrow”
However, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
Always visit our website for latest songs, videos , news & gists
Download and listen below:-
Lyrics
Small boy turn biggy man
Thank God for the money now
See me I dey gbona feli feli I dey hotty now
Them dey hustle just to see me now
My ex-girlfriend just call me now
Say them been no know say I go turn somebody, dem dey gum body
Omo Ikorodu see me I dey rep oo
Omo Maya, omo na him be my ghetto
E mi omo olope o wey God dey help oo
Omo Ikorodu see me I dey rep oo
Plenty plenty haters wanting me to wreck oo
Steady on my grind cos I no dey send oo
Because nobody don enter tomorrow
My brother don’t give up forget all your sorrows
Uh-huh huh
Because nobody don enter tomorrow
Say I be the one them dey call on me
So I tell you somebody oo
Say so many people just dey gum body oo
Because na my song e just dey totori oo
Them dey feel the rhythm and the melody oo
Uh-huh huh
Somebody oo
Say so many people just dey gum body oo
Because na my song e just dey totori oo
Them dey feel the rhythm and the melody oo
Uh-huh huh
Me I go fit??? my????
Say everybody get e one certain time waiting for no man
Say if you wanna make am to the top charlie carry your fellow man
They say I no go rise but my beans don done
When they see me now dem dey shake bumbum
Na me get the crown cos my kingdom come
They say I no go blow but I too stubborn
Omo Ikorodu see me I dey rep oo
Omo Maya, omo na him be my ghetto
E mi omo olope o wey God dey help oo
Omo Ikorodu see me I dey rep oo
Plenty plenty haters wanting me to wreck oo
Steady on my grind cos I no dey send oo
Because nobody don enter tomorrow
My brother don’t give up forget all your sorrows
Uh-huh huh
Because nobody don enter tomorrow
Say I be the one them dey call on me
So I tell you somebody oo
Say so many people just dey gum body oo
Because na my song e just dey totori oo
Them dey feel the rhythm and the melody oo
Uh-huh huh
Somebody oo
Say so many people just dey gum body oo
Because na my song e just dey totori oo
Them dey feel the rhythm and the melody oo
Uh-huh huh
Me I go fit??? my???
Download MusicJOIN OUR WHATSAPP GROUP FOR LATEST UPDATEtalktalktoday.com.ng is a Music and Entertainment website designed for promoting artists. The website covers latest trending Nigerian Music and also Music from other parts of Africa such as Tanzania, Ghana, South Africa, Kenya and more. 
Leave a Reply